| Zagga dat, |
Точняк, |
| It’s your boy Eazi. |
Это твой парень мистер Изи. |
| It’s E-Kelly. |
И-Келли тоже здесь. |
| My baby dey confuse me o with her bum bum, |
Моя крошка смущает меня своей попой, |
| Wey she get a guy wey dey send her money from London. |
У неё есть парень, который шлёт ей деньги из Лондона. |
| She dey see me like a «Johnny Just Come» |
Она считает меня неопытным мальчишкой. |
| When monkey dey work eh |
Когда обезьяна работает, |
| Baboon e just dey chop. |
Бабуин просто тратит бабло. |
| Me I go chop all the wash eh, |
Я куплю тебе всё что угодно, |
| As long as you give me my portion. |
Пока ты будешь давать мне то, что мне причитается. |
| Baby make you no dey rush eh, |
Малыш, не спеши, |
| Abeg make you treat me with caution, |
Пожалуйста, обращайся со мной осторожно, |
| Ah, ah ,ah… |
А, а, а… |
| Leg over, |
Перепихнуться, |
| My baby gimme leg over ahn ahn. |
Моя малышка, дай мне перепихнуться. |
| Hang over, |
Похмелье, |
| E be she dey gimme hang over eh eh. |
У меня от неё похмелье. |
| Leg over, |
Перепихнуться, |
| My mama give me leg over eh eh. |
Моя мамочка, дай мне перепихнуться. |
| Game over, |
Игра закончена, |
| She dey come gimme game over. |
Она закончила мою игру. |
| Eh eh, |
эй, эй, |
| I dey confuse, |
Я смущаюсь, |
| I dey confuse, |
Я смущаюсь, |
| When you turn around |
Когда ты оборачиваешься, |
| Baby you dey make I confuse ooo. |
Малышка, ты меня смущаешь. |
| You Douala like a, a Cameroon |
Ты как город Дуала для Камеруна — много значишь, |
| You mesmerize the boy and baby make I confuse. |
Ты завораживаешь парня, малыш, ты меня смущаешь. |
| Commando, you be commando, |
Ты не носишь нижнее бельё, |
| You dey command the boy with overload. |
Управляешь парнем, вызывая перенапряжение. |
| Yeh yeh I no fit stand alone, |
Ага, да, я не могу стоять в одиночестве, |
| I must call my guy before rendez-vous. |
Мне надо позвонить другу перед свиданием. |

Вокруг пальца, |
| My baby gimme leg over ahn ahn. |
Моя малышка обводит меня вокруг пальца. |
| Hang over, |
Похмелье, |
| E be she dey gimme hang over eh eh. |
У меня от неё похмелье. |
| Leg over, |
Вокруг пальца, |
| My mama give me leg over eh eh. |
Моя мамочка обводит меня вокруг пальца. |
| Game over, |
Игра закончена, |
| She dey come gimme game over. |
Она закончила мою игру. |
| It’s your boy Eazi, |
Это твой парень Мистер Изи, |
| My baby dey distract me o with her bum bum, |
Моя малышка сбивает меня с толку своей попой, |
| Wey she get a guy wey dey send her money from London. |
У неё есть парень, который шлёт ей деньги из Лондона. |
| She dey see me like a «Johnny Just Come» |
Она считает меня неопытным мальчишкой. |
| When monkey dey work eh |
Когда обезьяна работает, |
| Baboon e just dey chop. |
Бабуин просто тратит бабло. |
| Me I go chop all the wash eh, |
Я куплю тебе всё что угодно, |
| As long as you give me my portion. |
Пока ты будешь давать мне то, что мне причитается. |
| Baby make you no dey rush eh, |
Малыш, не спеши, |
| Abeg make you treat me with caution, |
Пожалуйста, обращайся со мной осторожно, |
| Ah, ah ,ah… |
А, а, а… |
| Leg over, |
Перепихнуться, |
| My baby gimme leg over ahn ahn. |
Моя малышка, дай мне перепихнуться. |
| Hang over, |
Похмелье, |
| E be she dey gimme hang over eh eh. |
У меня от неё похмелье. |
| Leg over, |
Перепихнуться, |
| My mama give me leg over eh eh. |
Моя мамочка, дай мне перепихнуться. |
| Game over, |
Игра закончена, |
| She dey come gimme game over. |
Она закончила мою игру. |
| Eh eh, |
Эй, эй, |