Vibez… |
Продюсер трека — Andrevibez… |
Ta-ta-ri |
Та-та-ри, |
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri |
Та-та-ри-па, та-та-ри, |
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri-pa… |
Та-та-ри-па, та-та-ри-па… |
Sabi girl no dey too like talk |
Смышлёные девчонки не любят много болтать, |
Animals dey in human form |
Они звери в человеческом обличье, |
Padi man, nobody like work |
Дружок, никто не любит работать, |
But you must hustle if you wan chop |
Но тебе нужно шевелиться, если хочешь есть, |
E no finish dem wan fight us |
Ещё не конец, они хотят сразиться с нами, |
If them dey run dem no fit catch up |
Даже если они побегут, им нас не догнать, |
I no dey form say I too righteous |
Я не говорю, что я чересчур добродетельная, |
No come dey form say you too like us |
Так что не говори, что ты похож на нас. |
Me no getty time for the hate and the bad energy |
У меня нет времени на ненависть и негатив, |
Got my mind on my money |
Я сосредоточена на своих деньгах, |
Make you dance like Poco Lee |
Заставляю тебя танцевать, как Поко Ли, |
Steady green like broccoli |
Постоянно есть зелень, как брокколи, |
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me |
Занимаюсь своим делом, не хочу слушать, что мне хотят сказать люди, |
Kudi na my fantasy |
Я мечтаю о деньгах, |
Dem wan dey check if my tap e no rush |
Они хотят, чтобы мой источник иссяк. |
But e dey rush |
Но чаша моя полна до краёв, |
E dеy rush well well, e bе much |
Деньги текут рекой, всего много, |
Na God dey make my tap, e dey rush |
Бог льёт изобилие на меня, моя чаша полна до краёв, |
The kind money we touch, yeah |
Теми деньгами, которые мы зарабатываем, да. |
E dey rush |
Чаша моя полна до краёв, |
E dey rush well well, e be much |
Деньги текут рекой, всего много, |
No be hype, everybody dey crush |
Не пускаю пыль в глаза, всем по кайфу, |
There’s no dulling with us |
Нас не проведёшь. |
Ta-ta-ri |
Та-та-ри, |
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri |
Та-та-ри-па, та-та-ри, |
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri-pa… |
Та-та-ри-па, та-та-ри-па… |
Jo funmi ja pata, I dey go Ghana |
Танцуй для меня до упаду, я уезжаю в Гану, |
You never touch, you dey form papas |
Вы денег и не касались, изображаете из себя папочек, |
Which kind money we never see before? |
Каких денег мы ещё не видели? |
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one |
Никого больше нет, у меня чувство, что я единственная, |
Ajeh, ajeh, ajeh, can never take my cake away, aje |
Богатство, богатство, богатство, никто не заберёт мой сладкий кусок пирога, |
You can’t count my grace |
Ты не можешь рассчитывать на мою милость, |
I just dey my lane, my lane |
Я просто продвигаюсь по своей дороге, по своей дороге. |
Me no getty time for the hate and the bad energy |
У меня нет времени на ненависть и негатив, |
Got my mind on my money |
Я сосредоточена на своих деньгах, |
Make you dance like Poco Lee |
Заставляю тебя танцевать, как Поко Ли, |
Steady green like broccoli |
Постоянно есть зелень, как брокколи, |
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me |
Занимаюсь своим делом, не хочу слушать, что мне хотят сказать люди, |
Kudi na my fantasy |
Я мечтаю о деньгах, |
Dem wan dey check if my tap e no rush |
Они хотят, чтобы мой источник иссяк. |
But e dey rush |
Но чаша моя полна до краёв, |
E dеy rush well well, e bе much |
Деньги текут рекой, всего много, |
Na God dey make my tap, e dey rush |
Бог льёт изобилие на меня, моя чаша полна до краёв, |
The kind money we touch, yeah |
Теми деньгами, которые мы зарабатываем, да. |
E dey rush |
Чаша моя полна до краёв, |
E dey rush well well, e be much |
Деньги текут рекой, всего много, |
No be hype, everybody dey crush |
Не пускаю пыль в глаза, всем по кайфу, |
There’s no dulling with us |
Нас не проведёшь. |
Cuz e dey rush |
Потому что чаша моя полна до краёв, |
E dеy rush well well, e bе much |
Деньги текут рекой, всего много, |
Na God dey make my tap, e dey rush |
Бог льёт изобилие на меня, моя чаша полна до краёв, |
The kind money we touch, yeah |
Теми деньгами, которые мы зарабатываем, да. |
E dey rush |
Чаша моя полна до краёв, |
E dey rush well well, e be much |
Деньги текут рекой, всего много, |
No be hype, everybody dey crush |
Не пускаю пыль в глаза, всем по кайфу, |
There’s no dulling with us |
Нас не проведёшь. |
Yeah, yeah… |
Да, да… |
Yeah, yeah… |
Да, да… |