ИсполнителиСловарь
Главная > M > Mr Eazi > Mr Eazi — Leg Over перевод

Mr Eazi — Leg Over перевод

mr eazi фото перевод

Mr Eazi — Leg Over Mr Eazi — Перепихон
Zagga dat, Точняк,
It’s your boy Eazi. Это твой парень мистер Изи.
It’s E-Kelly. И-Келли тоже здесь.
My baby dey confuse me o with her bum bum, Моя крошка смущает меня своей попой,
Wey she get a guy wey dey send her money from London. У неё есть парень, который шлёт ей деньги из Лондона.
She dey see me like a «Johnny Just Come» Она считает меня неопытным мальчишкой.
When monkey dey work eh Когда обезьяна работает,
Baboon e just dey chop. Бабуин просто тратит бабло.
Me I go chop all the wash eh, Я куплю тебе всё что угодно,
As long as you give me my portion. Пока ты будешь давать мне то, что мне причитается.
Baby make you no dey rush eh, Малыш, не спеши,
Abeg make you treat me with caution, Пожалуйста, обращайся со мной осторожно,
Ah, ah ,ah… А, а, а…
Leg over, Перепихнуться,
My baby gimme leg over ahn ahn. Моя малышка, дай мне перепихнуться.
Hang over, Похмелье,
E be she dey gimme hang over eh eh. У меня от неё похмелье.
Leg over, Перепихнуться,
My mama give me leg over eh eh. Моя мамочка, дай мне перепихнуться.
Game over, Игра закончена,
She dey come gimme game over. Она закончила мою игру.
Eh eh, эй, эй,
I dey confuse, Я смущаюсь,
I dey confuse, Я смущаюсь,
When you turn around Когда ты оборачиваешься,
Baby you dey make I confuse ooo. Малышка, ты меня смущаешь.
You Douala like a, a Cameroon Ты как город Дуала для Камеруна — много значишь,
You mesmerize the boy and baby make I confuse. Ты завораживаешь парня, малыш, ты меня смущаешь.
Commando, you be commando, Ты не носишь нижнее бельё,
You dey command the boy with overload. Управляешь парнем, вызывая перенапряжение.
Yeh yeh I no fit stand alone, Ага, да, я не могу стоять в одиночестве,
I must call my guy before rendez-vous. Мне надо позвонить другу перед свиданием.

Leg over, Вокруг пальца,
My baby gimme leg over ahn ahn. Моя малышка обводит меня вокруг пальца.
Hang over, Похмелье,
E be she dey gimme hang over eh eh. У меня от неё похмелье.
Leg over, Вокруг пальца,
My mama give me leg over eh eh. Моя мамочка обводит меня вокруг пальца.
Game over, Игра закончена,
She dey come gimme game over. Она закончила мою игру.
It’s your boy Eazi, Это твой парень Мистер Изи,
My baby dey distract me o with her bum bum, Моя малышка сбивает меня с толку своей попой,
Wey she get a guy wey dey send her money from London. У неё есть парень, который шлёт ей деньги из Лондона.
She dey see me like a «Johnny Just Come» Она считает меня неопытным мальчишкой.
When monkey dey work eh Когда обезьяна работает,
Baboon e just dey chop. Бабуин просто тратит бабло.
Me I go chop all the wash eh, Я куплю тебе всё что угодно,
As long as you give me my portion. Пока ты будешь давать мне то, что мне причитается.
Baby make you no dey rush eh, Малыш, не спеши,
Abeg make you treat me with caution, Пожалуйста, обращайся со мной осторожно,
Ah, ah ,ah… А, а, а…
Leg over, Перепихнуться,
My baby gimme leg over ahn ahn. Моя малышка, дай мне перепихнуться.
Hang over, Похмелье,
E be she dey gimme hang over eh eh. У меня от неё похмелье.
Leg over, Перепихнуться,
My mama give me leg over eh eh. Моя мамочка, дай мне перепихнуться.
Game over, Игра закончена,
She dey come gimme game over. Она закончила мою игру.
Eh eh, Эй, эй,